Skip to main content

Lyrics: Temiz Da HipHop Prophet – Sweet boi (Falz Cover)

*(INTRO)*
Ah hu? Ah hu adaht?
Its da Hiphop prophet…….let go!
*(CHORUS)*
See pesin pikin, see as he fresh.
If you see am dey come, giiam respect.
Na my music dey bang,no be trumpet.
That is why everybody halla, Hiphop prophet.
See pesin pikin, see as he fresh.
If you see am dey come, giiam respect.
Na my music dey bang,no be trumpet.
That is why everybody halla, Hiphop prophet.
*(VERSE 1)*
I started from the scratch like a DJ
Nobody give me head like a BJ
Nobody put my music on a replay
Cuz am no Davido, Wizkid and Olamide
Life don show me, I don see pepper
Oju tirito, oju ti séjé
And now the way I ball hard on the mic make everybody scream say (yeh!) O’boy see pele
Steady floating like the seesaw
Am the eye watch like the picture
Ekuro lona éruku mbo
Everyday my lyrics gat them high like it’s liquor .
*(CHORUS)*
See pesin pikin, see as he fresh. (Fresh)
If you see am dey come, giiam respect. (Respect)
Na my music dey bang,no be trumpet.
That is why everybody halla, Hiphop prophet. (Prophet)

*(VERSE 2)*
Kukuruku like the He_hen
Getting more attention like a big firm
Them dey request we dey give them
Anytime we step in the place ómó na big fem
Playing with the stuff so I flip tongue
Giving them sound like the ding_dong
I will never give up till I get there, I hit my chest, I swear to God like I be king_Kong
Moving so slow I no dey fast
Lyrically bad boy, me I no be falz
Boy no dey choco, boy no fags
But ongba lorimi, don’t go fuck with my bars
Clear every place like a tractor
Behind every dead beat mehn! Am the factor
Boy no be boss, I be actor
Na my picture everybody want to capture.
*(CHORUS)*
See pesin pikin, see as he fresh. (Fresh)
If you see am dey come, giiam respect. (Respect
Na my music dey bang,no be trumpet.
That is why everybody halla, Hiphop prophet. (Prophet)
See pesin pikin, see as he fresh. (Fresh)
If you see am dey come, giiam respect. (Respect)
Na my music dey bang,no be trumpet.
That is why everybody halla, Hiphop prophet. (Prophet)
*(OUTRO)*
Sweet boi…..Hiphop prophet
Sweet boi…..Falz the bahd guy
Sweet boi…..Ah hu?
Sweet boi…..Ah hu adaht?
Respect to Falz the bahd guy.

Comments

Popular posts from this blog

RECITATION OF THE HOLY QURAN BY BIN YUNUS AKA GOLDEN VOICE

4 boys gang rape a JSS2 female student in Ghana and they film it and share online

Nigerian lady shows off the N64k she saved in a piggy bank for 3 months and 3 weeks